album cover
Her Interlude
album cover
Her Interludeは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年4月17日にSurrex Music/ZN XCLUSIVEによりリリースされましたLetter from Doha
アルバムLetter from Doha
2026年4月17日
レーベルSurrex Music/ZN XCLUSIVE
言語English
BPM95
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

You just dey confused
You no know whether you wan be city boy
You don't even know if you want to be in a relationship
You're just acting up
You're just everywhere
You cannot be everywhere oga
You'll have to pick one
You'll have to pick one
It's either me or you pick your Anini and that's just it
And if you want to pick your Anini cool and fine
Then go fuck with him
What's all these ones na
What's all these ones
I still know road to your house for Egbelu
Even if I no dey miss you
E dey pain me say me and you no dey chat
Lowkey I still dey hope to see you
And e dey do me to call you cus I still carry your number for my heart
Those times we dey fight, na sense wey we lack
Say make I no stain white so you go buy black
Na steady I dey support anytime wey you dey lack
Many times you pack out but you still dey come back
Tried to make you come back this time you were going
Cus I broke your heart is that the reason why you're whoring?
Yes I know say you too mature
Even senior me for age I was immature you know that I was growing
Borrow money from you scatter
Tell me how much am I owing?
Was tryna fix things till you said that you were going
Thought your love was not enough, but now I'm out here loathing
30,000 feet above sea level, I dey for Boeing
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no Dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no Dey talk again
Now we no dey talk a
Recently I've been linking up with bitches that you see on pictures
Only time I give a verse is a paid feature
Tomorrow get belle, Wavy is the future
Strike a pose, na Wizzy dey take the picture
I miss the kisses and the backstrokes
You dey crush Cana I dey roll smoke
And we go fire down till the bed soak
When I sleep, she go search phone she go provoke
I go try lie but you know say I no get scope
I go wash her head I no need soap
She dey laugh even when I no dey crack joke
Without all these baddies I no go fit cope
All the girls I had a thing with happened for the thrill of it
I wish I was more careful and you never knew of it
Heard you told them I got money
Now they're texting me for it
Your own damn friends are texting me legit
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Hope Anini don dey happy?
Now we no dey talk again
Hope Jessy Kay don dey happy?
Now we no dey talk again
Hope your sister don dey happy?
Now we no dey talk again
Hope everybody dey happy?
Now we no dey talk again
Hope they all damn happy
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Now we no dey talk again
Written by: Success Cornelius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...