歌詞

My brothers, I say wetin man go do for this world wey people no go Talk, dey go talk, dey go talk, If dey no chop, dey go talk, wetin make we do, its well. I say when we go do the thing wey we carry for Heart, na so one wonder, abi no be so?, na so!!!! Aye mama oooo, aye mama ooo Ayeeee mama, aye mama ooo, aye mama oo Wetin make we do ooo, aye mama ooo
Writer(s): Chief Stephon Osita Osadebe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out