歌詞

Yeah, whoa-oh-oh ELDee-e-e-e-e-e Hey, hey, hey, hey Hey, hey, hey, hey (Beats by Sarz) I'm a big boy, mi o humble oh Stay in the place, ma fumble oh Wetin you dey yan, to n munble oh? Ma fun e' ifoti, wa tumble oh You no dey look face ni? I wan know shey you dey craze ni? You, you-you don't know your place ni? Abi you wan chop disgrace ni? Owó yapa o, o yapa for everybody Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa, won yapa for everybody Aiye yapa, o yapa, o yapa Me and you no dey for the same category, category Me and you no share the same life story, life story Because emi nj'aye (j'aye loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo loo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) Emi ma n j'aye (s'áyé loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) As you see me so, no be today I begin dey flow E don tey wey I don dey singy so From amateur, na him I turn to pro I turn to pro, I don dey hustle oh Lagos to London to Mexico I dey s'ise kiri and collect my dough That's why I fit to joloff dey go, joloff dey go oh-oh-oh Owó yapa, o yapa for everybody Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa, won yapa for everybody Aye yapa, o yapa, o yapa Me and you no dey for the same category, category Me and you no share the same life story, life story Because emi nj'aye (j'aye loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo loo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) Emi ma n j'aye (s'áyé loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) Owó yapa, o yapa for everybody Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa won yapa for everybody Aye yapa, o yapa, o yapa Me and you no dey for the same category, category Me and you no share the same life story, life story Because emi nj'aye (j'aye loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo loo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) Emi ma n j'aye (s'áyé loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) ELDee-e-e-e-e-e, e-e-e-e ELDee-e-e-e-e-e, e-e-e-e Me and you no dey for the same category, category Me and you no share the same life story, life story Because emi nj'aye (j'aye loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo loo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) Emi ma n j'aye (s'áyé loo) Mo na'wo (na'wo loo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le sh'omo (sh'omo loo) ELDee-e-e-e-e-e
Writer(s): Osabuohien Osaretin, Dabiri Sikirullahi Olanrewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out