album cover
Bless
album cover
Blessは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年6月26日にEndless OgによりリリースされましたBless - Single
アルバムBless - Single
Released2026年6月26日
レーベルEndless Og
言語English
BPM153
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

I know you know
My name is Endless
(Global Soundboi)
Ya man
Father bless, bless, bless
Oh Father bless, bless, bless
Your boiz, how e go kwan
This local
E no go bad
If we take it international
E don tey
Wey your boiz don dey vocal
Oh Lord
We need proper sellout
No be say
I dey in a haste
I have been on my cool
I don grind sotey
People dem dey think
I be onuku
Na for only You
I dey believe on
Wallahi, I no fit give up
Father bless
Bless all Your boiz
Now all them underrate us
Yeah, yeah
Father bless
Bless all Your boiz
Alhamdulillah
Llah llah
Alhamdulillah
Llah llah
Ahh!
Body don dey pepper us
They said delay is dangerous
E come get as e be
Like nothing dey for us
Show mercy
Father rise us
Rise us
Like Lazarus dead bone
Rise us
Your blessings
Gon’ shock me like kolos
Rise us
We gon’ beat and tear them
Like Spartacus
Yeah now
Yeah now
Father bless
Bless all Your boiz
Now all them underrate us
Yeah, yeah
Father bless
Bless all Your boiz
Alhamdulillah
Llah llah
Alhamdulillah
Llah llah
Written by: Ashema Tochukwu Vitus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...