album cover
BST
album cover
BSTは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年7月24日にZurichmusiqによりリリースされましたBST - Single
アルバムBST - Single
2026年7月24日
レーベルZurichmusiq
言語English
BPM108
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Okay
Wetin na di gist why di banter
Bo sa toch
Brotha wan di packs make I land am
Bo sa toch
If e no tight E get balance
Bo sa toch
Dis na di game nobody play fair
I no go show I no want attend
E feel different if you dey my ends
Ask di YN's
Bo sa toch
Den too dey like redu
Bo sa toch
Evritin stable
Bo sa toch
Mi no tin miedu
Bo sa toch
Sometimes this life mental
Bo sa toch
Different motion different stages
Bo sa toch
Went through different lives and different
I mix dis pidgin with papiamentu
Bo sa toch
All dis curaçao babes so fine fine oo oo
Bo sa toch
For my area my pipol only show me love love
Bo sa toch
Only real man around me and no fuck with lolo's
Bo sa toch
Bo sa toch
Fine shyt from di islands
Ask me when she go see me?
Bo sa toch
I told her ma sinti bo falta
Bo sa toch
She no believe but
Bo sa toch
I see dem man schemin back off
If you get friends I get backup
Brotha get your funds get your bands up
She collect im money and she ran off
Bo sa toch
Gally come dance bailando
She know for Naija we buy land oo
Bo sa toch
Evritin I talk E no random
Bo sa toch
Bros I dey dis race like Lando
Bo sa toch
Different motion different stages
Bo sa toch
Went through different lives and different
I mix dis pidgin with papiamentu
Bo sa toch
All dis curaçao babes so fine fine oo oo
Bo sa toch
For my area my pipol only show me love love
Bo sa toch
Only real man around me and no fuck with lolo's
Bo sa toch
Bo sa toch
Bo sa toch
Bo sa toch
Bo sa toch
Bo sa toch
Written by: Tacari Romero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...