album cover

Dollar

2Afro-Beat2026
album cover
Dollarは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年8月5日にIndependentによりリリースされましたWhat I Didn't Say
アルバムWhat I Didn't Say
リリース日2026年8月5日
レーベルIndependent
言語English
BPM
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Volume
We lo we se lo (we se)
We lo (we se)
We se lo
If my baby go (awor)
If my money go
If my baby go (who I go follow)
If my money go (where I go borrow)
Say you can joke with anything
But not my dollar
Not my dollar
Not my dollar
And you can joke with anybody
But not my brother
Not my brother
Not my brother
Things dey sup for my society o
Fifty percent, where's my split o?
Artist-producer wahala o (see me, see case, wahala)
Many cases I'm tackling o
Them say take risk
I take risk
Now my money e don finish
Fifty thousand na my limit
Kind limit I never reach
San Francisco I never go
Sierra Leone, I no still go
Little Shayo, my money go
My Money dance, Awilo
If my baby go
If my money go
If my baby go (who I go follow)
If my money go (where I go borrow)
Say you can joke with anything
But not my dollar
Not my dollar
Not my dollar
And you can joke with anybody
But not my brother
Not my brother
Not my brother
Written by: David Etim

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...