album cover
Shine
album cover
Shineは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年8月21日にCXB MUSICによりリリースされましたShine - Single
アルバムShine - Single
2026年8月21日
レーベルCXB MUSIC
言語English
BPM101
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Na something major do me
Tremendously power my IC
If no be for you how e for be?
Lighting me up in the dark
Oh oh
(If you want to know yeah I'll let you know)
We serve a good good Father
Everything he do na wonder
Oh oh
You blow my mind oh
Everywhere you send me I wan go
Everything you tell me I wan do
The kind of love that you show me dey blow my mind
I wan go (I wan go)
Everywhere you send me I wan go (I wan go)
Wetin you tell me I wan do (I wan do)
The kind of love wey you show me
I love you, Lord
People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Me I go tell them say
Na Baba God
Na him dey make me shine (they dey ask me say)
People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Me I go tell them say
Na Baba God
Na him dey make me shine
I was a born sinner like mad
Pouring and sipping on liquor like tomorrow no dey
All the thoughts living in my mind
Had me living a life wey I know say no dey glorify God oh
A blind heart can't come to the light
A stone heart can't bask in the life
So I had to give myself away
And let Him take over
If you want to know yeah I'll let you know
I serve a God you need to know
Daddy m gbanwere obim oh
Na the reason why I dey shine
So when they ask I go tell them say
Oro Jesu be the final say
Na from my heart I dey sing "Baba Uwese"
Ouu
People dey ask me say (people dey ask me say, people dey ask me say)
Wetin dey make me shine
Me I go tell them say
Na Baba God
Na him dey make me shine (people dey ask me say)
People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Me I go tell them say
Na Baba God
Na him dey make me shine
Written by: Baron Luther-King Japhets, Clinton Amechi Okpara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...