album cover
STY FLY
album cover
STY FLYは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年9月25日にSongdis LtdによりリリースされましたSTY FLY - Single
アルバムSTY FLY - Single
リリース日2026年9月25日
レーベルSongdis Ltd
言語English
BPM104
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

CALL MY NUMBA +23419
HELLO OMO
YM
FLEXCO
FLEXCOBAR
Yh I gotta stay fly
Like I’m on my way to yankee oh oh
Dem dey beh give dem shibamuroko
Me no dey 4 me wey be say i no really send dem
Mon jaiye mi lor
Omo oro mi mon shaye mi lor
Igunugun aje this **** dem be vultures
Dem wan dey perch when be say we don dey leveled up
Yh I gotta stay fly
Like I’m on my way to yankee oh oh
Dem dey beh give dem shiba muroko
Me no dey 4 me wey be say i no really send dem
Mon jaiye mi lor
Omo oro mi mon shaye mi lor
Igunugun aje this **** dem be vultures
Dem wan dey perch when be say we don dey leveled up
Mogbe oh oh
……
Playboy boy like jim iyke
Bad boy jimmy johnson
Omo ti mo gbe lale ana
She Got a fat ass mercy Johnson
Pull up in a benzo bizua
Pull up with one fine shayla
This pussy **** wan dey whine me
Popo dey my front sit and he dey with kala
Tell me why dey wan dey bobo me
Tell me why dey wan dey twinkle me yeah
Flexco Flexcobar
YM
Tell me why dem wan dey whine steeze
Yeah I gotta stay fly
Like I’m on my way to yankee oh oh
Dem dey beh give dem shiba muroko
Me no dey 4 me wey be say i no really send dem
Mon jaiye mi lor
Omo oro mi mon shaye mi lor
Igunugun aje this **** dem be vultures
Dem wan dey perch when be say we don dey leveled up
Yh I gotta stay fly
Like I’m on my way to yankee oh oh
Dem dey beh give dem shiba muroko
Me no dey 4 me wey be say i no really send dem
Mon jaiye mi lor
Omo oro mi mon shaye mi lor
Igunugun aje this **** dem be vultures
Dem wan dey perch when be say we don dey leveled up
Mogbe oh oh
Written by: Komolafe Mofifoluwa

Loading...