album cover
Gobe
album cover
Gobeは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年9月28日にNEVA REGULA ENT.によりリリースされました4EVA, WESS - EP
アルバム4EVA, WESS - EP
2026年9月28日
レーベルNEVA REGULA ENT.
言語English
BPM109
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

I talk one you talk ninety-nine
Wetin you want make I con do?
All of the things wey you done do
So many times me I come through for ya
After the lies me I done realize
Say the life you Dey live e be chaise
I wan know who Dey give you advice
Right now make I yarn you
Make you pay attention
Likkle likkle signal you Dey give na red flag I no Dey feel am
I know say nobody perfect
But this one don pass mistake
I done catch all the tricks for your games
Me I no wan participate
You suppose to Dey comfort me
But you dey give me gobe
I been think say I fit to confide in you
You Dey give me gobe
You suppose to Dey comfort me
Yet you Dey give me gobe
I been think say I fit to confide in you
You Dey give me gobe
Any small thing na wahala
You go twist am turn am drama
Tell me say you love me later
But your actions loud pass my ganja
I no be saint, I get flaws
Na why me I just wanna Dey alone
I wan Dey alone
Right now make I yarn you
Make you pay attention
Likkle likkle signal you Dey give na red flag I no Dey feel am
I know say nobody perfect
But this one don pass mistake
I done catch all the tricks for your games
Me I no wan participate
You suppose to Dey comfort me
But you dey give me gobe
I been think say I fit to confide in you
You Dey give me gobe
You suppose to Dey comfort me
Yet you Dey give me gobe
I been think say I fit to confide in you
You Dey give me gobe
Written by: Achinihu Chukwuemeka Godson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...