album cover
Formula
album cover
Formulaは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年9月18日にELIKIAによりリリースされましたFormula - Single
アルバムFormula - Single
2026年9月18日
レーベルELIKIA
言語English
BPM117
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Intro
(Believe.)
Here we go, Hey
Verse 1
I got the Formula (one)
20 yards till the finish line (ahhh)
I no be regular
Monaco i be living life
Solid like Brian Brobbey
Dem no fit bring me down
I stay on my grind for longevity
I stack my money, baller, ler, ler
Pre chorus
Pile, i go make paper
Work hard now, i go take rest later
Carry go, I no dey mind hater
Shut your mouth, dem call me Ozeba
On the low, yes i’m the underdawg
Ajebo, certified hustler
Possible, win ballon do’r, Neymar
Reach my goals, Believe.
Chorus
I dey ball, I dey score, I dey spend, money
Come, money go, easy Formula
We go dance, i go do, everything wey i want
No dey stress, bring me no wahala
Formula
Yes i go try enjoy
Formula
I’m at a Pool Party
Formula
Nobody ring my phone
Formula
Do not disturb my peace
Verse 2
She like money, say less
Black card, I'm a member, Amex
Soft life, I go buy you three bags
VIP, you can bring all your friends
See me ball, baby levels don change
Honestly, sapa make i go craze
Listen up, I ain’t never going back to the days I was broke, I ain't playing no games
Pre chorus
Pile, i go make paper
Work hard now, i go take rest later
Carry go, I no dey mind hater
Shut your mouth, dem call me Ozeba
On the low, yes i’m the underdawg
Ajebo, certified hustler
Possible, win ballon do’r, Neymar
Reach my goals, Believe.
Chorus
I dey ball, I dey score, I dey spend, money
Come, money go, easy Formula
We go dance, i go do, everything wey i want
No dey stress, bring me no wahala
Formula
Yes i go try enjoy
Formula
I’m at a Pool Party
Formula
Nobody ring my phone
Formula
Do not disturb my peace
Last chorus
I dey ball, I dey score, I dey spend, money
Come, money go, easy Formula
We go dance, i go do, everything wey i want
No dey stress, bring me no wahala
Formula
Yes i go try enjoy
Formula
I’m at a Pool Party
Formula
Nobody ring my phone
Formula
Do not disturb my peace
Outro
Written by: Elikia Mbinga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...