album cover
it's over
album cover
00:00
00:05
00:15
00:25
00:35
00:40
00:50
01:00
01:15
01:50
02:05
02:25
02:50
03:05
00:00
03:11
過去7日
it's overは1 分 and 10 秒あたりで先週最も頻繁に発見された曲です

歌詞

[Intro]
Don't you know I need you in my heart
Let me show how I can lift you high
[Verse 1]
Tear tears inna me eyes
Ba mi ṣana I wan shine
So many things I wan try
And the rhythm cannot die
So I pray, so I pray make dem take my photo
Make dem call me ọmọ ologo
Many billi I wan count
Ọlẹ ni mi if I runs am
[Verse 2]
Holy Father, ba mi ṣanawọle make dem wonder
Make e be like say I do one jazz
K'owo dẹ ma ba mi lọ ko ma pada lẹyin mi
So, Holy Father
As ọmọde me I wan para
As ọmọde me no wan die
Make my enemies no see my mama cry
Oh aye yai yai
[Chorus]
Ọrọ mi lọwọ Ọlọrun lo wa
Now we taking over
When dem say it's over
That's it's over (Irọ ni)
Now dem wan link up, ko saye, no doubt
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah
But it's over
[Verse 3]
Past tense lọrọ atijọ
I thank God say I dey where I belong
Since I've been living the life that I want
Ọbẹ yii dun ma lo jẹ ki n ṣanwọ
When kaluba dey, we up in the club
Mesmerise wọn gidi gan-an
All the ladies love me to the core
Eledumare gbe mi cho
Ori mi ma sun, wa gba dollar
[Verse 4]
Holy Father
Ba mi ṣanawọle make dem wonder
Make e be like say I do one jazz
Ko dẹ ma ba mi lọ ko ma pada
Ko dẹ ma pada
Holy father, as ọmọde me I wan para
As ọmọde I no wan die
Make my enemies no see my mama cry
Oh aye yai yai
[Chorus]
Ọrọ mi lọwọ Ọlọrun lo wa
Now we taking over
When dem say it's over
That's it's over (Irọ ni)
Now dem wan link up, ko saye, no doubt
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah
But it's over
[Chorus]
Ọrọ mi lọwọ Ọlọrun lo wa
Now we taking over
When dem say it's over
That's it's over (Irọ ni)
Now dem wan link up, ko saye, no doubt
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah
But it's over
[Verse 5]
Irọ ni!
Ma j'ọn parọ fun ẹ, pe o le diru sẹ, o le digba
Your size fit later change, no cut that coat to your size, leave am
Patient dog wey go dey wait, ebi lo maa pa ku
School lo ti need maths to ba ti de igboro ko calcu'
Ma sun, ma gba, if you no cash out, no back out
Your momsy soup fit sweet but if you wan turn big boy, pack out
Fi were wa jade, tori ọdaju ni bukata
No more way for poor people, no be me, na Mavo talk am
If you dey get am clear, I pray your money constant
No forget those wey dey when ogi never turn to custard
Oil finger na everybody dey rush am
If kasala burst everybody go wash hand
Written by: Afolarin Odunlami, Akinbiyi Ahmed Abiola, Akorede Solarin, Oluwole Ebenezer, Omoniyi Temidayo Rapheal, Shalom Ifeanyi-Amogu

Loading...