album cover
Addicted
album cover
Addictedは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年10月1日にCiDAR AfricaによりリリースされましたAddicted - Single
アルバムAddicted - Single
2026年10月1日
レーベルCiDAR Africa
BPM96
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Girl, I no fit lie, sey
Ajeh, you are my business
Make Baba God be my witness
For this kind love, I no finesse
All your texts and your calls, I dey see them
Make devil shame, I go repent
After this one, I go reach there
Sha ma jo kin ma wo é
My baby fine for that towel
I give her one, she mah hmmm ehnnn
She’s my baby
Sha ma jo kin ma wo é
My baby fine for that towel
I give her one, she mah hmmm ehnnn
She’s my baby
Hmmmmmmmmmmmmmmmm
I’m addicted, I’m addicted oooohhhh yeah yeah
Ohh bebé
Ohh bebé
Ohh bebé
Ohh bebé
Ohh bebé
I’m addicted, I’m addicted oooohhhh yeah yeah
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Sha ma jo kin ma wo é
My baby fine for that towel
Sha ma jo kin ma wo é
My baby fine for that towel
Who is in the garden? A little fine girl
And if dem talk, no mind
Shey na before we go mind
Ahhhhhhhh
Enter my life with no permit
Na you wey dey high my dopamine
Baby o
Baby o
Baby o jo
Gba mi o
Gba mi o
Gba mi o jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Sha ma jo kin ma wo é
My baby fine for that towel
I give her one, she mah hmmm ehnnn
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Iwo sha ma jo, sha ma jo jo
Written by: Afolabi Abayomi Abdullahi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...