album cover

Bully

158Pop2026
album cover
Bullyは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年10月28日にVMF Worldwide / MusicによりリリースされましたBully - Single
アルバムBully - Single
リリース日2026年10月28日
レーベルVMF Worldwide / Music
言語English
BPM168
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen, ehen
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Greamer)
Ehen, ehen, ehen, ehen (Toko, let's go)
Toko, Toko, they say you don colo
See my neck and my wrist and my fist, e cold (Cold)
Me, I don high before I smoke igbo (Swear)
Me, I don fra, me, I don chinko (Oh)
Money don large, now I dey on a low (Large)
Penthouse lifestyle, I dey for Eko ('Ko)
Bad B telling me, "Hi, hello" (Hello)
Say, "Daddy, I wanna come fuck, let's go" (Go)
Come make them see something (Ehen)
Ọmọ, na big something (Ehen)
Hm, no be small hunting (Ehen; Small hunting)
Angelina Jolie something (Ehen)
Gbola, she no wan leave something (Ehen; Leave something)
When she go, she go need something (Ehen; I swear)
Whine her one-kind thing (One-kind thing)
Toko, we dey on a big mountain (Big mountain)
Shakabully, me, I no be akagumi (Akagumi; At all, at all)
"Get that money" (Get that money)
Na why they no wan leave me (No wan leave me)
Shakabully (Shakabully), me, I no be akagumi (Akagumi)
"Get that money" (Get that money)
Na why they no wan leave me, oh, oh-oh (Let's go)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge,)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen, eh— (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọ—)
Toko, Toko, ọmọ, loko (Ọmọ, loko)
See as you clean, no homo
Blood on the streets na zobo (Ehen)
Giving them hits, no promo (Ehen)
See as I rock my logo for neck, okó, owó ni kókó, ehn (Kókó)
Money for my hand, I dey gyrate (I swear)
Copycat, see as I pirate (Pirate)
Come make them see something (Ehen)
Ọmọ, na big something (Ehen)
Hm, no be small hunting (Ehen; Small hunting)
Angelina Jolie something (Ehen)
Gbola, she no wan leave something (Ehen; Leave something)
When she go, she go need something (Ehen; I swear)
Whine her one-kind thing (One-kind thing)
Toko, we dey on a big mountain (Big mountain)
Shakabully, me, I no be akagumi (Akagumi; At all, at all)
"Get that money" (Get that money)
Na why they no wan leave me (No wan leave me)
Shakabully (Shakabully), me, I no be akagumi (Akagumi)
"Get that money" (Get that money)
Na why they no wan leave me, oh, oh-oh (Let's go)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge,)
Ehen, ehen, ehen, ehen, ehen, eh— (Ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọge, ọmọ—)
Yeah
Written by: Tokonizi Praise Abila

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...