album cover
this year
album cover
this yearは、アルバム『{albumName}』の一部として2026年10月30日にRudar kによりリリースされましたSounds from the soul
リリース日2026年10月30日
レーベルRudar k
言語English
BPM187
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

(Rudar k )
shyi
So many things my eyes don see I not fit talk
if you nor get money for this life you nor be man
my brother man nobody knows tomorrow.
as I Dey hustle I Dey pray oluwa bless me..
oluwa shine your light on me
shower your blessings on me now am young oh,,,
oluwa shine your light on me
 shower your blessings on me now am young oh
This year we go make am oh
people wey Dey plan bad them go down oh..
steady steady my account go balance oh..
shey we nor go beg again .. amen ..
nobody go cry at all… amen
Sickness run away
as we fast and pray …
oh oh oh my God oh
Money go Dey ..okubu go Dey ..
as we Dey work and pray ..
Money go Dey ..okubu go Dey ..
as we Dey work and pray ..
Oluwa make you bless my way
oluwa make you change my story
Oluwa make you bless my way
oluwa make you change my story
this year this year
make my blessings nor pass me by em
when he go reach my turn
all my life I been working for the bag
money too sweet abeg
when he go reach my turn
me I too like money
money make me happy eh
This year we go make am oh
people wey Dey plan bad them go down oh..
steady steady my account go balance oh..
shey we nor go beg again .. amen ..
nobody go cry at all… amen
Sickness run away
as we fast and pray …
oh oh oh my God oh
This year we go make am oh
people wey Dey plan bad them go down oh..
steady steady my account go balance oh..
shey we nor go beg again .. amen ..
nobody go cry at all… amen
Sickness run away
as we fast and pray …
oh oh oh my God oh
Money go Dey ..okubu go Dey ..
as we Dey work and pray ..
Money go Dey ..okubu go Dey ..
as we Dey work and pray ..
Oluwa make you bless my way
oluwa make you change my story
Oluwa make you bless my way
oluwa make you change my story
Written by: Rudar k

Loading...