가사

Ehn! mi gbo, ehn! She be yi mon lo be o Emi o lo be o She be yi mon lo be o Emi o lo be o Make I introduce To the people wey wan make I lose 'Cause oluwa burna too dey talk e truth And e don reach stage Wey some people want to prosecute Wan press me make I turn mute Wetin you go do Make I ask you if to say na you If you try to put your leg inside my shoe You go see say e no easy to do wetin I dey do Make dem do carry, I no dey peaceful Won ni Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi Oluwa Burna no get e comma Ara kuni mi sho gbo Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi People dey suffer he go discover Mo ni ara kuni mi sho gbo Omo as e don happen If you feeling guilty pray make the song slap you I don dey hear many things wey I no gbadu Make I tell you to echo my love na so Oh-oh, no be to dey shout This na living testimony me dey talk about Until you see am with eye you go dey doubt No be everything you go see wey you go yarn Won ni Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi Oluwa Burna no get e comma Ara kuni mi sho gbo Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi People dey suffer he go discover Mo ni ara kuni mi sho gbo Omo wetin dey happen wetin dey sup Everybody wan talk Wetin dey shele, wetin you talk Emi no mo tan so o Omo tan gbo And if you dey for party play my gbedu non stop Whether you like it or not, I go dey here very long Na the gbedu for the street awon temi wan jooo Won ni Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi Oluwa Burna no get e comma Ara kuni mi sho gbo Oluwa Burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi People dey suffer he go discover Mo ni ara kuni mi sho gbo Wetin person go do Wey tey no go watch him talk about Wetin person go do Wey tey no go watch him talk about Ma lo be o My brother no go there o Ehen, ma lo be o My brother no go there o Ehen, ma lo be o My brother no go there o Ma lo be o My brother no go there o (Spellz)
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Obadje Benjamin Emuesiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out