album cover
Finally
11
Hip-Hop/Rap
Finally은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2016년 11월 11일일에 Naija Ninjas에서 발매되었습니다.Out of the Box
album cover
발매일2016년 11월 11일
라벨Naija Ninjas
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM57

크레딧

가사

Finally, before we end the show today
I want to give you a song produced by
Lil' Prince and me, Sound Sultan, on this one
Finally
Oh baby, dem been say we no go do am
But baba don do am, finally
Elele, finally
Oh darling, dem been say we no go get am
But baba don do am, finally
Lele, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye o
It's your wedding day
Na your only stage for your happiness
To love is your religion, spread it all the way
As you kuku dey so, na your love life story be this oh
If e kuku tey o (na so) na baba wan shower him blessing oh
Once eh baby, twice eh baby
Once you marry, no forget e oh
Love nwantiti, shey no be love wey you wa titi, oh no, no, no
Love nwantiti, shey karado is a wantiti, oh no, no, no
Oh baby, dem been say we no go do am
But baba don do am, finally
Elele, finally
Oh darling, dem been say we no go get am
But baba don do am, finally
Lele, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye o
Finally, final leleyi o, finally
(You go marry your bae o)
Finally, final leleyi o, finally
(You go born am ibeji)
Finally, final leleyi o, finally
(You go born am ibeeta)
Finally, final leleyi o, finally
(Everything go dey better)
Love, love you, love you, love you
Love you, no be for mouth oh
If to say you love me, make we work it out oh
The baba say no be now, say na later oh
Who are we to judge? Make we wait am together
Oh baby, dem been say we no go do am
But baba don do am, finally
Elele, finally
Oh darling, dem been say we no go get am
But baba don do am, finally
Lele, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye o
(Indomix)
Oh baby, dem been say we no go do am
But baba don do am, finally
Elele, finally
Oh darling, dem been say we no go get am
But baba don do am, finally
Lele, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, finally
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye
Asiko, asiko laiye o
Written by: Fasasi Olanrewaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...