뮤직 비디오

Pryme - Kilode [Official Video] ft. Peruzzi, Davido
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

가사

Come gimme love (Their daddy) E dey hold me for work (Their daddy) I'm looo- If u no wan gimme love (Ya daddy) It's Davido Oh, their daddy Why u dey hold me for work Pryme official (Their daddy) Damnnn fresh on the beat Girl I no go do you ojoro Like bread and butter we go dey together baby ooh yah Pass me ur love make we turn up ooh ohh ohh ohhh The way u do dey make me dey go crazy for u Them say love e dey blind, but I dey see am for your eyes Erima you are my life Ọbụ mụ na gị final Look around, look around Baby see what you've done to me Sisi don't you realize Baby kilode Wetin u give me chop ooh Baby kilode eeh Me I go wan chop again Ooh yeah yeah Come gimme love (Their daddy) E dey hold me for work (Their daddy) If you no wan gimme love (put a bang bang bang bang) (Their daddy) Why u dey hold me for work (I'm loooo-) (Their daddy) Same shawty wey dey whine for the dough You for gimme love before I sample the kpo(Kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo) My heart e dey beat e dey go slow (go go, go slow) Now me I no know Whether na Gucci, Ferragamo wey make you wan dey run away I no know again, baby tell me kilode Manya, manya Girl I don high and I can't stop But I wan chop but I can't chop 'cause you no dey Manya, manya See girl I don high Girl I can't stop Baby kilode Wetin u give me chop ooh eeeh Baby kilode eeh Me I go wan chop again Ooh yeah yeah Damnnn Fresh on the beat Come gimme love, gimme love (Their daddy) Ooh their daddy E they hold for work (for work ooh) (Their daddy) Ooh their daddy If you no wan gimme love (Their daddy) Ooh their daddy Why you dey hold me for work (Their daddy) Na your food I dey wan chop Everything go be non-stop For your sake I go lock up Shey na me yo go wan marry My pikin you go gats carry You go live you no go work hard She say na so the lifestyle dey dey? I say na so the lifestyle dey pay Chop life Ooh we get it all, you can wear it all (oshey) That life I give you tons of pearls give you all the world (oshey) Sweet life For you I sing a song and i'mma put you on (oshey) Awon baby, my life Osheyyy Your life (oshey) Baby kilode Wetin you gimme chop Baby kilode Me I go wan chop again Me I go wan chop again Mix Monster
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Emmanuel Adeshina Bello, Tobechukwu Victor Okoh, Promise Chibuike Nwabueze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out