album cover
Many Things
11,747
World
Many Things은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2008년 6월 24일일에 Tôt Ou Tard에서 발매되었습니다.Many Things
album cover
발매일2008년 6월 24일
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

실연 아티스트
Seun Kuti
Seun Kuti
실연자
작곡 및 작사
Seun Kuti
Seun Kuti
작사가 겸 작곡가, 작곡가

가사

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Children dey die more and more (As time dey go)
No food to eat (As time dey go)
No light to see (As time dey go)
No water to drink (As time dey go)
Nowhere to stay (As time dey go)
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
When I see the way my people dey
live, under bridge and on top of water
When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I see the oga of police in prison for stealing
When I hear education minister in scandal for stealing
When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You go see the suffering (Lo ri si ri si)
Suffering of the people (Lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
Written by: Seun Kuti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...