album cover
Fire Dance
album cover
Fire Dance은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2008년 6월 24일일에 Tôt Ou Tard에서 발매되었습니다.Many Things
Released2008년 6월 24일
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Na the dance, make me come here today
Na to dance, till day break e oooo
Dance, dance, dance, like my powerful ancestors
The way our women dey move
The way them dey move the body
The way them dey shake the body
The way them dey wind the body
The way them dey twist the body
I say them dey move the body
Them dey shake the body
Them dey wind the body
Them dey shake the body
How them dey shake am (Shake am like fire)
How them dey shake am (Shake am like fire)
Like e go burn you if you touch am (Shake am like fire)
E no fit burn you if you touch am (Shake am like fire)
Abeg no fear my brother near am (Shake am like fire)
Make you near am like man o (Shake am like fire)
See the yansh wey dey (Shake am like fire)
I go near the yansh wey dey (Shake am like fire)
Control the yansh wey dey (Shake am like fire)
I go feel the yansh wey dey (Shake am like fire)
Si si wey no fit shake am like that
I say if you know say you know fit shake am like that
Si si wey no fit shake am like that
I say if you know say you know fit shake am like that
Oduro, you stand you dey look everybody
Toba joko ko dide, make we feel the dance o
Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire)
Jebu, dey (Let me do the dance o)
Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire)
Jebu, dey (Let me do the dance o)
Do the dance o (Do the dans o, shake am like fire)
Do the dance o (Let me do the dance o)
Fire dance o (Do the dance o, shake am like fire)
Do the dance o (Let me do the dance o)
Written by: Seun Kuti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...