가사

When you open up your eyes, you will see the glory Standing tall like building wey get many storey Lord, you shine your light on me Turn my night to day Now everyday I'm living for your glory Back then back when Voices in my head telling me I wouldn't win Then you came in Speaking peace to my storm Saying "HAKUNAMATATA MY TATA" Things don change I'm flying everywhere causing change People wey sabi me for my legediz Now celebrate with me When they see me pull up in my Range o Things don change I'm flying everywhere causing change Things are not the same Cos you told me "HAKUNAMATATA MY TATA" eh Baba take all the glory o Ye you be correct o Thanks to Jesus for the connect o It is a spiritual connect o Shout hallelujah if you're feeling this o Eh cos God na correct o Holy Spirit You be confirm o In my life You be confirm o Sam Jamz wah ya say You see this my life be correct Too much commas the money dey reflect Think of me failing forget Me and my daddy are one We cannot disconnect! Abeg! Welcome challenges I'm bigger To all your problems I'm the answer Grace is the money I spend Heavenly currency, if I no spend God dey vex Cos now things don change, I'm flying everywhere causing change Lagos, Atlanta, Dubai Say they be feeling the vibe I'm not your regular guy, NO Things don change I'm flying everywhere My life you rearranged Oh Lord I'm giving You praise Thanking You over again Baba take all the glory o Ye you be correct o Thanks to Jesus for the connect o It is a spiritual connect o Shout hallelujah if you're feeling this o Eh cos God na correct o Holy Spirit You be confirm o In my life You be confirm o Ye wah ya say Glory to my God For His blessings upon us For watching over us Our hands are far above Above the mountains to sing praises To You my God o Nothing is too good o To give You o God o Eh You be my life Thanks for Your life You have given us Eh my love Take all the praise You deserve it all Chimo You be my love Holy of holies You are holy o Eh You are holy o Baba take all the glory o Ye you be correct o Thanks to Jesus for the connect o It is a spiritual connect o Shout hallelujah if you're feeling this o Eh cos God na correct o Holy Spirit You be confirm o In my life You be confirm o Sam Jamz wah ya say Baba take all the glory o Ye you be correct o Thanks to Jesus for the connect o It is a spiritual connect o Shout hallelujah if you're feeling this o Eh cos God na correct o Holy Spirit You be confirm o In my life You be confirm o Sam Jamz wah ya say
Writer(s): Aigbologa Jamgbadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out