album cover
Bolanle
343,091
Music
Bolanle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2019년 9월 6일일에 IVD Records/ Zlatan distributed by Inglemind Digital에서 발매되었습니다.Bolanle - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:25 - 00:30
Bolanle은(는) 지난 주에 약 25 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:25
01:05
01:15
01:20
01:35
01:45
01:50
02:10
02:45
00:00
02:54

크레딧

가사

[Intro]
Pepper them
Pepper them oh
[Verse 1]
Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend omo Ijebu eh
She enter her DM
She see omope
Omope Folahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet baby
Abi o fe fe ese sa o
[Chorus]
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Ah, who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
[Verse 2]
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n Oloun o ti change gbogbo caucus
[Chorus]
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Written by: IVD, Zlatan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...