album cover
Johnny
album cover
Johnny은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2019년 11월 30일일에 Coastal Records에서 발매되었습니다.Johnny - Single
2019년 11월 30일
라벨Coastal Records
언어English
BPM57
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Mic Monsta :
( Intro)
Johny Johny get to make douh
Johny no nang
Johny famil dey deh di wait you
If bolo no pay tell papa Say Johny na hero
Johny be strong, johny be bold
Johny be fight for pipo
Verse one
Verse 1
We start’am foh kumba
Enter foh Buea, we deh now na Doul
Wety man go do
If the bullet no dey
Wety Soldier go do
For here so before you chop you get to work
All les day we dey na bolo
Man di dream still di picture all kanna images even when ting dem no di show
si tu dors ta vie dors mbom
va dehors chercher ton ngombo
et je te le nouveau
Gars tu m’es know don le micro
only drip for ma skin
Kwata PikiN
Y’a story di sweet like na film
We don reach for that part of the story way all man di gree
Born great and it’s evident
Pin a flag at my residence
Tell the world Jonny just come
And e reach like some wise man
Tell lapiro say the bole yi
But sotay now the no mimba wi
École no fes de here foh sika wi
But if jonny want talk the go bole yi
Yeaahh!
(Chorus )
Johny Johny get to make douh
Johny no nang
Johny famil dey deh di wait you
If bolo no pay tell papa Say Johny na hero
Johny be strong, johny be bold
Johny be fight for pipo
( Katydi )
A boli a boli a boli eh
A boli a boli a boli eh
Bounya tè ,bounya tè, bounya tè eh...
Bounya tè ,bounya tè, bounya tè eh...
A boli a boli a boli eh
A boli a boli a boli eh
Johnny, Loba a si mendè dimbéa wa..
(Verse 2)
Mic Monsta
Some of them wanna see you fall
The want wipe your name
Because the no know how the ting be start
They don’t feel your pain
Minimize your little steps
Celebrate your gain, again and again
I ma do it again with the blood in my vain
Start’am foh square one
Johnny just come tak’am go sotay we reach
Cross any breach, Enter the pitch anything way tear we di stitch
Turn back with fish, puta’am for table that one so na family dish
If you bolo with me I no fit ever livam you chrish
Born great and it’s evident
Pin a flag at my residence
Tell the world Jonny just come
And e reach like some wise man
Tell lapiro say the bole yi
But sotay now the no mimba wi
École no fes de here foh sika wi
But if jonny want talk the go bole yi
Yeaahh!
(Chorus )
Johny Johny get to make douh
Johny no nang
Johny famil dey deh di wait you
If bolo no pay tell papa Say Johny na hero
Johny be strong, johny be bold
Johny be fight for pipo
( Katydi )
A boli a boli a boli eh
A boli a boli a boli eh
Bounya tè ,bounya tè, bounya tè eh...
Bounya tè ,bounya tè, bounya tè eh...
A boli a boli a boli eh
A boli a boli a boli eh
Johnny, Loba a si mendè dimbéa wa..
Written by: Bongily Karl, Molua Alous Mosima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...