album cover
Backyard
21
Pop
Backyard은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2019년 12월 15일일에 1268365 Records DK에서 발매되었습니다.Backyard - Single
album cover
발매일2019년 12월 15일
라벨1268365 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM104

크레딧

작곡 및 작사
Kuave
Kuave
작사가 겸 작곡가

가사

E get this girl
Wey i been see for backyard
She got ah big back
Wey go make a **** just wan go mad
And i been chyke this girl
Longtime buh she dey fall my hand
Shey now the money don show
She dey call me buh im not around
I say oh baby wait
Dont you come closer
You don win now na game over
I been dey try make i backup our love
Chai i no see folder
Dont you come closer
You don win now na game over
I been dey try make i backup our love oh
Chai i no see folder
Onye oshi
For this your loving me i no concur oh
I need e pesin wey go love me more
And if you wan love
I no dey love no more
For this your loving me i no concur oh
I need e pesin wey go love me more
And if you wan love
I no dey love no more
Na like dis wey we go take depart ooh
Tell mami tell papi say i don go ooh
Na like dis wey we go take depart ooh
Tell mami tell papi say i don go ooh
I no dey work for daycare
See i no fit take care of you
I no be john
Buh i be legend
No dey want all of me
Shebi you no dey pick my calls
So tell me why u con dey knock for door
Ouu yea
We no relate na
So no debating
Con go before e late
I say oh baby wait
Dont you come closer
You don win now na game over
I been dey try make i backup our love
Chai i no see folder
Dont you come closer
You don win now na game over
I been dey try make i backup our love oh
Chai i no see folder
Onye oshi
For this your loving me i no concur oh
I need e pesin wey go love me more
And if you wan love
I no dey love no more
For this your loving me i no concur oh
I need e pesin wey go love me more
And if you wan love
I no dey love no more
Na like dis wey we go take depart ooh
Tell mami tell papi say i don go ooh
Na like dis wey we go take depart ooh
Tell mami tell papi say i don go ooh
Written by: Kuave
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...