album cover
Mighty
18
Alternative
Mighty은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2020년 1월 30일일에 1141595 Records DK에서 발매되었습니다.Mighty - Single
album cover
발매일2020년 1월 30일
라벨1141595 Records DK
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Daniel Oche Emaikwu
Daniel Oche Emaikwu
작사가 겸 작곡가

가사

Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Okay
Our hustle no be in vain
Mighty Mighty God o
We no go beg before we make our name
Mighty mighty God o
Touch screen Dey make dem Loose touch
Steady on the grind
The boy is top notch
Do wetin you sabi
My guy no lose guard
Cos when your show stop
Na there somebody start
Oya
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
The money show
Different people calling
Family Dey call
My baby need me
I can't kill myself
I change my settings
On default now
Dem no Dey see me
Oya
Bad belle go die die die
See ma people
Dem Dey try
Dem Dey try
No be lie lie lie
You no fit use ur money do Me demo o
Almighty me joy on a daily o
Almighty
Mighty bless you o
Mighty bless me o
Almighty bless u
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Written by: Daniel Oche Emaikwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...