album cover
Pick Up
album cover
Pick Up은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 2월 29일일에 SML ENTERTAINMENT에서 발매되었습니다.Pick Up - Single
Released2020년 2월 29일
라벨SML ENTERTAINMENT
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Say they call me gcn na
Sml nkor nkor
Lekwa somthing
If I reason the things I dey think
My head fit blow before me
I dey wish say my phone fit to ring
Make e b say na my helper dey call me
I don fast I don pray
But my mama tell me say na one day e ehh ahh
Oluwa which way
Make man pikin no go crase
Oh woo yeah
Say alubarika I dey pray for
Ise ko lo owo do you know ohhr
But I give God the glory
Say I dey sleep I dey wake
Nobody do am for me
Enough of things wey my eyes don see
Man gats to hustle just to cross the red sea
Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee
Oluwa pick up pick up
I don dey call you tay tay
Oluwa pick up pick up
Make dem no call me Otay
I want to link up link up
With dangote
Oluwa pick up pick up ehh
Make my blessings no tay
Iseju kan pere
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
Iseju kan pere
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
Waaaa
This fight no b for me alone
Shay na like this we go dey dey ooh oo
Oluwa show me your love
Show me your blessings oh yee
Oluwa show me your mercies o
Make I no go sin o
Say alubarika i dey pray for
Ise ko lo owo do you know ohhr
But I give God the glory
Say i dey sleep I dey wake
Nobody do am for me
Enough of things wey my eyes don see
Man gats to hustle just to cross the red sea
Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee
Oluwa pick up pick up
I don dey call you tay tay
Oluwa pick up pick up
Make dem no call me Otay
I want to link up link up
With dangote
Oluwa pick up pick up ehh
Make my blessings no tay
Iseju kan pere
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
Iseju kan pere
Iseju kan pere eh eh
Iseju kan pere lo ku
If I reason the things I dey think
My head fit blow before me
I dey wish say my phone fit to ring
Make e b say na my helper dey call me
Written by: Godson Chukwuneku Okonye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...