album cover
Hookah
album cover
Hookah은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2016년 2월 15일일에 HKN Music에서 발매되었습니다.Hookah Dabb (Bonus Track Version)
2016년 2월 15일
라벨HKN Music
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I'm Danagog
Don baba don baba
O.B.O. baddest
You can catch me in a hurry I'll wait
Home boy nor dey follow my rate
I dey do am day by day oh
E dey look like play like play oh
Oya baby girl whine your waist (Your waist)
To the beat now no delay (No delay o)
Omo no wayo for here oh
We dey high for where we dey oh
We be sipping on Dom Pérignon
All my guys call me Don Corleone
Baby, would you get down for the money?
All my guys dem dey kill for the money
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am
Hookah, hookah
Hookah (All my guys dema like hookah)
Hookah, hookah
Hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Hookah (All my guys dema like hookah)
Hookah, hookah
Hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah
Bundle man, bundle man
Wey the girl with the big backa?
Go call am for one corner
If she dey make dem go call am
Zim Zimma
Who's got the keys to my beamer
Oya go and call Aisha
And all my girls wey love to smoke on that shisha
A.k.a., a.k.a., hookah
Oya come to my room make I give you nice hookah
They call me Danagog and I get bazooka
Pull up in a Porsche, Charlie pull up in a Range
E bami wonmo to ba set, to tun wa arrange
We be sipping on Dom Pérignon
All my guys call me Don Corleone
Baby, would you go down for the money?
All my guys dem dey kill for the money
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am
Hookah, hookah
Hookah (All my guys dema like hookah)
Hookah, hookah
Hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Hookah, hookah
Hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Hookah
It's master Jazzy
Ojigbi Kidoninant
(If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Hookah (All my guys dema like hookah)
Hookah, hookah
Hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Hookah, hookah (All my guys dema like hookah)
Hookah, hookah
Hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah, hookah
Written by: Danagog
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...