album cover
Involve
77
Hip-Hop/Rap
Involve은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2020년 3월 27일일에 New Bell Music에서 발매되었습니다.Dey No Di Force Love
album cover
발매일2020년 3월 27일
라벨New Bell Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM90

크레딧

실연 아티스트
Tata Paul Wiryung
Tata Paul Wiryung
실연자
작곡 및 작사
Tata Paul Wiryung
Tata Paul Wiryung
작사가 겸 작곡가
Godlove Ndukong
Godlove Ndukong
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Le Monste
Le Monste
프로듀서
50 Stylez
50 Stylez
프로듀서

가사

I don do all tin 4 show di men em say i bad
Give em 2 EP 4 free before ma album drop
They still di make with me like say na today wey i start
See the whole pays kgo shake day wey ma album drop
Plenty people still owe me 4 tin wey i don dowam
Perica em 4 village di follow flow em wey i di flowam
I don make they see tin wey they don di dream 4 see am
I open their eye with contri tok now so all man di tokam
We na really wan 4 hear na weti 4 ma mop
Like u rap 4 contri tok u no bi contri boy
If u wan run ma kind race pin gonti boy
Say u bad pass u that one na normal tok
If rap na GCE ma name no kgo lack 4 comot
Longivity in service they no man name 4 GCE board
If i write no pass juh no say they don cheat me
Same way Mbacha Eric di win likam they cheat yi
We na put power only so
No bi all we kgo dey fine
No bi Trace di make artist shine
We na help me tell that boy em so
Some mbut man sell lan for shoot video
For yi mind ei bi feel say that video kgo make yi blow
Ei shidon 4 haus di package no man no tap yi show
Only 4 cam discover say all yi men em don go
U start di blame me em say 4 makam u get 4 involve
U start di complain say all di men em so don involve
Forget time wey they bi di bolo u bi dey di chop life
Lazy man no lack complain na normal tin 4 life
Boy em dey 4 town wey their mind dey na 4 village
They no get direction they juh di follow cafiage
They wan use na who likw handkerchief 4 wipe shame
If u fail juh blame yourself no blame na ma name
Written by: Godlove Ndukong, Tata Paul Wiryung
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...