album cover
Oghene Doh
329
African
Oghene Doh은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 6월 12일일에 Grafton Entertainment / Universal Music Nigeria에서 발매되었습니다.Man On Fire
album cover
발매일2020년 6월 12일
라벨Grafton Entertainment / Universal Music Nigeria
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM94

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
If no be music, for be militant oh
For my life, I dey thank God, oh no no
I no dey carry shoulder, I dey put work oh
Na the prayer of my mother wey dey clear road oh-oh-oh
[PreChorus]
When I dey for Bonny
I hustle for kpanbi
I hungry for money
E get why oh
Now money dey call me
No send nobody
Now money call me
I dey pick up oh-oh-oh
[Chorus]
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Doh doh doh ohh
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Doh doh doh ohh
[Verse 2]
Daddy, if no be you
Daddy, if no be you-you-you
Dem for carry me play football, ah
Daddy, if no be you
Daddy, if no be you-you-you
Dem for carry me play
[PreChorus]
When I dey for Bonny
I hustle for kpanbi
I hungry for money
E get why oh
Now money dey call me
No send nobody
Now money call me
I dey pick up oh-oh-oh
[Chorus]
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Doh doh doh ohh
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Doh doh doh ohh
Written by: Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...