뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Anti World Gangstars
Anti World Gangstars
실연자
작곡 및 작사
Jibril Omaki
Jibril Omaki
작곡가
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
작곡가
Joseph Ola
Joseph Ola
작곡가
Chigbo Collins
Chigbo Collins
작곡가

가사

I don't cry myself to sleep no more
Because i know nobody make sense pass me
I know that
Taking every trophy we never settle for less
Players of the season we never taking a rest
Van dijk and messi no be counterfeit we con play
Ballon d'or or nothing
Obidiz hack the site e don pay
First class kapute
Sonia brought a lot of her friends
Blvcksheep izgaaju ge
Pave the way e don burst
Colombiana settings
I don buy the loud for my goons
Bobby blow the coal
E don got
Shisha back to back
I no plan to come to con jonze
One time for my man wey sabi
Odumodu blvck o you be man wey sabi
Tuale for my man wey sabi
Bobby ibo and reeplay o them be men wey sabi
(Yowa) i go dey give dem like this
I go dey give them like that
I'm rocking my chain, i'm talking my talk
I'm doing my thang
All my guys are too bad
We could make you look bad
Our eye dey for front
You and who dey look back
Smoking all of this songs
E come dey too much e be like hooker
Cross dey cook am we just dey chop am
Like say na canteen like say na buka
I got ten toes down but i'm still way too fly
And if you got something to say let's meet in the sky
Ignore my haters like a dm that i never reply
Gang business
All the man dem dey fuck with the guys, so give it up
One time for my man wey sabi
Odumodu blvck o you be man wey sabi
Tuale for my man wey sabi
Bobby ibo and reeplay o them be men wey sabi
(Yowa) i go dey give dem like this
I go dey give them like that
I'm rocking my chain, i'm talking my talk
I'm doing my thang
I don't cry myself to sleep no more
Because i know nobody make sense pass me
I know that
Written by: Chigbo Collins, Jibril Omaki, Joseph Ola, Ojogwu Tochukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...