가사

I know say the love e dey follow when we dey together As e dey do you e dey do me I dey pray make we dey forever, yeah uhmmm Sake of you love me when I no get paper yea But when you dey by my side I dey feel like Dangote You know baby Say this love e no be joke, joke Say this love e no be joke (yea-yea) See the way you do me, Julie you captivate my soul Say this love e no be joke (no be joke) This love e no be joke yea Say me love you truly Julie you be the one I know Oh woahhh Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me Julie I dey beg you make you never chop my eye Anything wey you wan do me make you think am twice Cos when you need somebody wey go dey your side Na me go dey your side So I beg you make you think am twice Before you chop Ma je oju mi ahh je oju mi ah I dey beg you Julie o, ahh Julie o ahh Baby Julie To please you is my duty And I go chop your heavy duty Ahh you know you're a cutie Ekelebe confirm Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me What you done to me See what you done to me Julie, Julie ehh Boybreed pon the place Put it on replay na (Cymatic) Minzulode, normal
Writer(s): Oluwadamilola Aminu, Nnamdi Amajuoyi, Chibuzor Amajuoyi, Hyancinth Mgbeafuluba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out