album cover
Again
216,622
World
Again은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 6월 19일일에 G9 Activated에서 발매되었습니다.Illuminate
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:50 - 00:55
Again은(는) 지난 주에 약 50 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:10
00:20
00:50
00:55
01:00
01:05
01:10
01:35
01:40
01:50
01:55
02:25
02:30
02:45
02:55
03:00
03:20
00:00
03:34

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
It's Graham D D D D, Baba now
On the beat is C-Major
Oh, eh eh eh
[Verse 1]
Cow wey no getti tail, na God na Him dey help to drive fly
Because I no get again, na so you come dey look me with one eye
And you dey laugh me
You don forget sey one day na one day, day go break again, eh eh
I no go beg for cake e e e ah
Every night na day, me I dey pray
No allow enemies to laugh me
I know sey You fit do am again
Baba God abeg no dull me
Cause no matter how person cry
Tears must dry for him eye ai ai
I just dey pray, I just dey wait
Cause I know sey very soon my day go break
[Chorus]
Day go break oh
Day go break, day go break again
Day go break oh
Day go break, day go break again
Wetin I collect before, I must collect am again (And again)
Day go break oh
Day go break, day go break again
As you dey laugh, dey laugh, no worry baba God go still do am again
Day go break oh
And when e break, I go burst your screen guard again
Wetin I collect before, I must collect am again (And again)
Day go break oh
Day go break, day go break again
[Verse 2]
Miracle no dey tire God to do
Na only Him dey do what no man can do
Na because bat ugly naim make am dey fly for night
Joy comes in the morning while sorrow last for the night, oh ah
My day go break oh, my day go break again
Your day go break oh, your day go break again
Cause no matter how person cry, tears must dry for him eye ai ai
I just dey pray, I just dey wait
Cause I know sey very soon my day go break
[Chorus]
Day go break oh
Day go break, day go break again
Day go break oh
Day go break, day go break again
Wetin I collect before, I must collect am again (And again)
Day go break oh
Day go break, day go break again
As you dey laugh, dey laugh, no worry baba God go still do am again
Day go break oh
And when e break, I go burst your screen guard again
Wetin I collect before, I must collect am again (And again)
Day go break oh
Day go break, day go break again
[Outro]
It's Graham D D D D D D D D D D, Baba
Wicked Mix
On the beat is C-Major
Written by: Nzeh Graham Onyemike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...