album cover

When

29,541Christmas2020
album cover
When은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 8월 1일일에 Advert Gang에서 발매되었습니다.When - Single
발매일2020년 8월 1일
라벨Advert Gang
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Gbogbo Jogbo all in one body
(Jogbo street oh no no enter)
Otega gan Bai otega gan gan Jogbo street (it's Larry lanes beat)
God I don't know, baba I don't know when the thing go be when
Everything go set for me, God I don't know I don't know
I no know when everything go be when everything go set but I know
Say me you dey me you dey pave way for me, how you never let me lose
You alone there's nobody bigger give me designer collect okrika from
My body make I feel am for my body
You alone there's nobody bigger give me designer collect okrika
From my body make them feel am for my family (say money don dey)
Baba I know say you dey for me Bad people plenty wey dey wait on me
People dey wait for me oh Lord
Plenty people dey question me say why Baba
Never fail for me aimasiko lo' n ba won ja
God I don't know know Baba I no know when the thing go be when
Everything go set for me God I don't know I don't know I no know
When everything go be when everything go set
But I know say u dey for me you dey
Pave way for me how you never let me
Lose you alone there's nobody bigger give me designer collect okrika
From my body make I feel am for my body
You alone there's nobody bigger give me designer collect okrika
From my body make them feel am for my family (say money don dey)
Money don come Money go Sapa don come owu don blow Boys don ball boys
Don broke tise bati ja ko se min omo kosi eyan nbe all day I be down
For my raba dealing the crypto we fucking up the dollar awa o mole to
Ma mo Lola awa o gbe ise ran won awon gon won o gbe ise ran wa but
Money make me go crazy (money make me go crazy) anywhere the money
Dey na there me I want dey omo na to hot like Sokoto turn
And walk around with plenty money for my Shokoto owonikoko
To'n ba je oja oma mo pe owonikoko
Owo ni codeine owonikoko (owonikoko ooo)
You alone there's nobody bigger give me designer collect okrika from
My body make I feel for my body (make I feel o baba) you alone
There's nobody bigger give me designer collect okrika from
My body make them feel for my family (say money don dey dey)
Aje on the Mix
Written by: Stephen Ifedayo

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...