album cover
Abule
1,446,866
African
Abule은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 8월 28일일에 Amari Musiq / EMPIRE에서 발매되었습니다.Three
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:20 - 00:25
Abule은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:20
00:50
01:20
01:35
01:45
01:50
01:55
02:05
02:10
02:20
02:25
02:30
02:50
03:00
03:15
00:00
03:19

가사

[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
[Verse 1]
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
[PreChorus]
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
[Verse 2]
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[PreChorus]
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Written by: Patrick Nnaemeka Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...