뮤직 비디오

제공

크레딧

실연 아티스트
Timaya
Timaya
실연자
작곡 및 작사
Timaya
Timaya
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Yung Willis
Yung Willis
프로듀서
Orbeat
Orbeat
프로듀서
Ayzed
Ayzed
프로듀서

가사

Chulo, leggo (chulo no dey tire) Chulo eh, stoopid I'm born to win Me I no get anybody to help so I must win All my life, everyday my dream is just to win Me I no get anybody to help me so I must to win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow Gonga, gonga, gonga aso Back Inna the days we dey dance gonga aso These days everything maka dey n'lo I know some artist wey we start I hear dem no more Brother, sister aye n'lo Back in the days dem dey buga gan Look around, turn around see the grace upon my life is so special Born to win I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday my dream is just to win (chulo) Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow See Get away, when I sell plantain where them dey E don tey when the boy done dey reign Me I dey hustle back e done tey (Chulo eh) See Get away, when I sell plantain where them dey E don tey when the boy done dey reign Me I dey hustle back e done tey Say ah, chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys me I link them higher And them still dey higher Oh right now(chulo eh) see ah, chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys me I link them higher And them still dey higher Born to win I know get anybody to help me so I'm must win All my life, everyday my dream is just to win Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow Gonga, gonga, gonga aso Back Inna the days we dey dance gonga aso Gonga, gonga, gonga aso These days everything maka dey n lo All of my guys dem true a lo, koko oba a lo See people wey we start I see them no more Stoopid
Writer(s): Daniel Shekwoyemi, Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out