album cover
One Bottle
41
Alternative
One Bottle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 10월 14일일에 YTN RECORDS/IMMATURE에서 발매되었습니다.Sleep Deprived - Single
album cover
발매일2020년 10월 14일
라벨YTN RECORDS/IMMATURE
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Toochukwu Power
Toochukwu Power
작사가 겸 작곡가

가사

Gimme one bottle of alcohol
Alchohol, alchohol
Me and my guys wan Shayo till the early morn
Early morn, ah! early morn
Abeg tell the Dj make he just Dey play my songs
Play my songs, play my songs
So gimme one bottle of
Alcohol, alcohol, alchohol
Ten shots Drink up big bros make u no give up
You no say baba God E no go fit to shame us
As you Dey work hard you sef you go see chop
Big ups to my real one's make we link up
Fake **** fvck off
And everyday I'll be chilling with my demons
You know say na the money wey make me stay up

You know say First to come is first to serve
And if you don't deserve you cannot have
You gotta work so hard and work so hard if you want it
Na na na na
I told my ni*** let's go out let's go out
Money no Dey for house Dey for house
You gotta grind it out and work it out if you want it
Yeah, so all my **** wey Dey work hard, E go work out
Me I pray make you cash out make you no cast
Never quite till it's over
Don't remember last I was sober
So how you dey tell me make I calm down
I be soldier get star for my shoulder no be corporal
Never quite till it's over
Can't remember last I was sober sober
Ten shots
Drink up, big bros make you no give up
You no say baba God E no go fit to shame us
As you Dey work hard you sef go see chop
Big ups to my real one make we link up
Fake **** fvck off
And everyday I be chilling with my demons
You know say na the money wey make me stay up
Ten shots
Drink up big bros make you no give up
You no say baba God E no go fit to shame us
As you Dey work hard you sef go see chop
Big ups to my real one make we link up
Fake **** fvck off
And everyday I be chilling with my demons
You know say na the money wey make me stay up
Written by: Toochukwu Power
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...