album cover
Soft
2
Afro-Beat
Soft은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 11월 6일일에 AZ MUZIK GANG에서 발매되었습니다.Soft - Single
album cover
발매일2020년 11월 6일
라벨AZ MUZIK GANG
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Franking GOH
Franking GOH
실연자
작곡 및 작사
Franking GOH
Franking GOH
작사가 겸 작곡가

가사

AZ Muzik gang gang gang
(Chaka boom boom,Barris upon this
Ratata"
"GOH!!!
Cyintha give me body soft jeje no rough
The exam no tough you can test me the
Exam no tough ehhe
Cyintha give me body soft jeje no rough
The exam no tough you can test me the
Exam no tough ehhee!
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
The way you give me that ekwueji baby girl no mercy
Dan chiky Dan chiky Dan chiky down down down
We go need to go stady,anyhow e be we dey dance am
Low spirit make we high am,on me,on me,on me we do
The bad man thing,abeg no go dull am
Chai!! African dance for me,Money fall on me
She say she like the OT wey I dey give,Fine girl follow me
Take am,take am sumo mi omoge,chai! oya gbee bodi eh
Take am,take am sumo mi omoge,Fine girl gbee bodi eh
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
Oya pause booty fall on me .You are lonely girl can you
Call on me .This party is filled with the juice everywhere
Stew Halimah dey fight for me, she call say she love my vibe
Franking gentle type
I feel the movement oh I do I do you can be my wife
Beauty African girl,all Kenyan girls,I love my Lagos girls ooh
Girls ooh oonana
Take am,take am sumo mi omoge,oya gbee bodi eh
Take am,take am sumo mi omoge,fine girl gbee bodi eh
Cyintha give me body soft jeje no rough
The exam no tough you can test me the
Exam no tough ehhe
Cyintha give me body soft jeje no rough
The exam no tough you can test me the
Exam no tough ehhee!
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe
Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe
"Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe"
" Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe"
"Soft soft soft soft soft Booty bag soft soft ehhe "
" Soft soft soft soft soft every where soft soft ehhe"
Written by: Franking GOH
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...