album cover
Shoulder
album cover
Shoulder은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 12월 1일일에 569694 Records DK에서 발매되었습니다.African Boy - EP
2020년 12월 1일
라벨569694 Records DK
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Yeh yeh yeh yeh yeh
Ah ah ah ah ah
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
Oh oh oh oh oh
Yeh yeh yeh yeh yeh
You nor want make I chop
Ah ah ah ah ah
You wan dey on top
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
Na so you dey talk
Oh oh oh oh oh
You dey talk
Money run leave poor man ohh
Poor man come start to dey cry
Money stay small he comeback without apology chai
Na you be oga now
Now you dey like to take control
You say time e nor dey ohh you want everything fresh and nice
But your paddy dey roast your paddy they ask for small
Money nor dey change person he dey only bring wetin hide inside person
Person when good don good ohh (Yeah yeah ohh)
Person when bad don bad ohh
Shebi you get and you nor dey give
Brother you are worst than a poor man ohh
Finally finally oh monkey they raise shoulder
Cos jangoliva and banana dey for am ohh
Yeah yeah yeah yeah
Finally finally oh monkey one raise
Cos jangoliva and banana dey for am ohh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeah yeah yeah yeah
You nor want make I chop
Ah ah ah ah ah
You wan dey on top
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
Na so you dey talk
Oh oh oh oh oh
You dey talk
Body nor be fire wood shey
Shebi you want to feel okay
And you want to go that place when people dey
And you go like to scatter the place like a boss
And you go like to make all the ladies them pause
And you like to make sure say everything cost
Because you be the boss
Shebi money make you commando
And you want to hustle am ohh
I love my paddy i nor go lie
I got your back till the day i die
Till the day we die
Naso you talk
Shebi you don forget
Hey you don forget say
Finally finally oh monkey they raise shoulder
Cos jangoliva and banana dey for am ohh
Yeh yeh yeh yeh
Finally finally oh monkey one raise
Cos jangoliva and banana dey for am ohh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeah yeah yeah yeah
You nor want make I chop
Ah ah ah ah ah
You wan dey on top
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
Na so you dey talk
Oh oh oh oh oh
You dey talk
Yeh yeh yeh yeh yeh
You nor want make I chop
Ah ah ah ah ah
You wan dey on top
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
Na so you dey talk
Oh oh oh oh oh
You dey talk
Written by: Austine Shanky Okerenkoko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...