album cover
Remember
6
Singer/Songwriter
Remember은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 1월 13일일에 2720295 Records DK에서 발매되었습니다.Remember - Single
album cover
발매일2021년 1월 13일
라벨2720295 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

크레딧

작곡 및 작사
Emmanuel Fredrick
Emmanuel Fredrick
작사가 겸 작곡가

가사

FOBA gang baby
)
Try to remember
From January down to December
You go see say no be by your power
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
As soon as we enter
We dey light up the place like Nepa o
The sound dey make the dance floor
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
No time for mediocre flow
Onecap has to blow
Watch as I unfold
Legendary flows
Like me enter make we hit the road
You already know
Onecap no dey dull
FOBA staying strong
And e dey pepper dem
Say the money repete
Say my team selense
Balling hard no be felele
That's why you gotta put more energy
To afford all the Hennessy
Buy for friends and family
Nwa mama
Try to remember
From January down to December
You go see say no be by your power
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
As soon as we enter
We dey light up the place like Nepa o
The sound dey make the dance floor
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
Who say we no go win
Who say FOBA no go top the league
Fear of being average got me
making hit on hit on hit
Make dem put on repeat
Say the boy get too skills
Steal your girl with my melody
Say she wan ride with Abj kid
Try to remember
From January down to December
You go see say no be by your power
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
As soon as we enter
We dey light up the place like Nepa o
The sound dey make the dance floor
Baba God remains my defender
No matter the place wey me enter
Written by: Emmanuel Fredrick
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...