album cover
Time
33,745
World
Time은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 2월 19일일에 Independent에서 발매되었습니다.Time - Single
album cover
발매일2021년 2월 19일
라벨Independent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case
You say you like kele, with a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo, with your 5k
You no get money, you dey post giveaway
Oh my God
Time they say don’t wait for nobody
Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time
Give me five minutes, I’ll be on my way
Aunty kilode na so so man place
You say you no won soji
Say you get Craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night na morning for your estate
Na so so corner, corner follow one way
But I see you when you off light for that Toyota Corolla, o
But I see you when you off light for that Toyota Corolla, o
Aunty wetin dey sup, oh?
Time they say don’t wait for nobody
Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time
Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case
Written by: Majeeed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...