album cover
Selfless
210
R&B/Soul
Selfless은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 2월 5일일에 SWG에서 발매되었습니다.Love Intoxicated - EP
album cover
발매일2021년 2월 5일
라벨SWG
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Akinwunmi Taiwo Falobi
Akinwunmi Taiwo Falobi
작사가 겸 작곡가
Akinbola Kehinde Falobi
Akinbola Kehinde Falobi
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Roy Onyiriuka
Roy Onyiriuka
프로듀서

가사

I dey my lane na so I see this kele
She just dey whine her waist dey go
Na so I follow up
She tell me young man wetin you want
Shey na kpekus you want
Abi na loving you want o
I don't know I don't know
Why you don't wanna pick your phone
Tell me why you come dey treat me so oh no
Away away don't go away away don't go
Away away don't go away away from me
The other day na so she cook make I chop
She tell me say make we discuss
Wetin I like her for
I tell am fine girl na you wey I want
Shey na money you want
Abi na loving you want o
I don't know I don't know
Why you don't wanna pick your phone
Tell me why you come dey treat me so oh no
Away away don't go away away don't go
Away away don't go away away from me
Nkechi don gimme kayamata
Nkechi don gimme kayamata
She say she don tire for my matter o
She say she don tire for my matter
Baby come move it move it down (choko)
My baby come make we jaiye
My baby come make we jaiye tonight
I dey my lane na so I see this kele
She just dey whine her waist dey go
Na so I follow up
I don't know I don't know
Why you don't wanna pick your phone
Tell me why you come dey treat me so oh no
Choco!
Nanana nananana nanana nananana
Nanana nananana nanana nananana
Nanana nananana nanana nananana
Nanana nananana nanana nananana
Written by: Akinbola Kehinde Falobi, Akinwunmi Taiwo Falobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...