album cover
Action
2
Hip-Hop/Rap
Action은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 1월 27일일에 M.A.D.E. Legends에서 발매되었습니다.Action - Single
album cover
발매일2021년 1월 27일
라벨M.A.D.E. Legends
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM192

크레딧

작곡 및 작사
Dele Adejuyigbe
Dele Adejuyigbe
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Dele Da Poet
Dele Da Poet
믹싱 엔지니어

가사

Yeah yeah yeah
All they ever see is the money
Dele, oya na
You know that everybody change when the money come
Make I Speak ya language interpreter
I used to be in da streets with my knuckles up
So anybody bring wahala we go double up
See all dem people wey they talk 
They ain't done enough
They see am put my head down
See am coming up
All dem people no be God 
Why they judging us
I no be pope
I no be rope
I no be manager 
I told em meet me at the top I no be challenger
I know the way I nor dey stray I no be amateur
Home everywhere I go I no no be traveler
I no dey live for the flash shhh camera
Plenty money it no go stop
Blessing falling dem no go block
How you work but you no dey chop
When it's coming dem all go flock
Tell e story dem all go rock
Blessing falling it no go stop
Demons calling dem all go drop
If I could have anything I wan your love
No talk, you wan passion baby
No more, you want action lately 
Say you no do drama na action lady
Let's leave all of the fashion baby 
Say it's nothing
But it's something
Wey am coming
Wey you love me 
You can have it
If you want it
If you want it 
Then it's nothing
Da Devil busy 
He circle around da city
My God with me 
No wonder dem wan get me.
It nor be bottles. 
Wahala dem don send me
And All these parties wit models it feel empty
Many talk but they don't know da life
Cuz you don't take ya time wit it you won't understand
Think I did all before like here we go again
If you made it this far go and tell a friend
Buss it on command
You can use ya hands
Spell e coconut
Toes in da sand
Dance baby dance
Love in advance
And I don't really wanna talk lemme say again
No talk, you wan passion baby
No more, you want action lately 
Say you no do drama na action lady
Let's leave all of the fashion baby 
Plenty money it no go stop
Blessing falling dem no go block
How you work but you no dey chop
When it's coming dem all go flock
Tell e story dem all go rock
Blessing falling it no go stop
Demons calling dem all go drop
If I could have anything I wan your love
No talk, you wan passion baby
No more you want action lately 
Say you no do drama na action lady
Let's leave all of the fashion baby 
No talk you wan passion baby
No more, you want action lately 
Say you no do drama na action lady
Let's leave all of the fashion baby 
Fashion yea yeah
Dele Da Poet
Action yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Written by: Dele Adejuyigbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...