album cover
Different
2
Music
Different은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 3월 5일일에 Plaza Mayor Company, Ltd.에서 발매되었습니다.All the Time
album cover
발매일2021년 3월 5일
라벨Plaza Mayor Company, Ltd.
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Lazibiz
Lazibiz
전자 기타
P. Banks
P. Banks
리믹서
작곡 및 작사
Lazibiz
Lazibiz
작사가 겸 작곡가
Alberto Zeppierei
Alberto Zeppierei
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
聲影坊國際有限公司
프로듀서

가사

DIFFERENT
Where my dancefloor slayer
I mean the one wey sabi dance
One wey no dey shy for public
Carry dey go slay mama
Shebi you know wetin God don do for your matter
Better beleive me
Don't let no man deceive you
Don't let no body tell you less
Just big up yourself and tell yourself
That your better than this you better than
What they say you better than yesterday
You different from all of them
You better than what they say
You better than yesterday
You different from all of them
Jampianit jampianit
(You know)
I know you want more
And I go give you more
I could freestyle for you compose for you
Fi no be God I no go dey here
Na him give me my ability
And you self get ability
You better use it one hundred
And don't settle for fifty
Look up to the almighty
And don't settle for ninety
Where my dancefloor slayer
I mean the one wey sabi dance
One wey no dey shy for public
Carry dey go slay mama
You know wetin God don do for your matter
Better beleive me
Don't let no man deceive you
Don't let no body tell you less
Just big up yourself and tell yourself
That your better than this you better than
What they say you better than yesterday
You different from all of them
You better than what they say
You better than yesterday
You different from all of them
Better beleive me
(Jampianit)
Don't let no man deceive you
Don't let no body tell you less
Just big up yourself and tell yourself
That your better than this you better than
What they say you better than yesterday
You different from all of them
Written by: Alberto Zeppierei, Lazibiz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...