album cover
Pull Over
42
World
Pull Over은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 2월 14일일에 Select Music Group에서 발매되었습니다.Pull Over - Single
album cover
발매일2021년 2월 14일
라벨Select Music Group
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

작곡 및 작사
Tobby Drillz
Tobby Drillz
작사가 겸 작곡가
DJ K.O
DJ K.O
작사가 겸 작곡가

가사

Ori wan o da
If dem tell me say make I leave you
I Dey here
Baby nothing wey dem fi do
Egbami say
Wetin man go do
Because of you
Girl I no do and undo
I see love in your eyes
On your mind
You no mind if e die you alright
But you know say Na only me fit make u feel
Like a queen and you see it
Sun go shine and go fall
But e no matter cos
I go Dey there till e finish
Girl na you wey I want through the bad and the rough as long as you no leave
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
I'll be your fighter
Number one rider
Baby pull over
Make I do normal
Na you I decide a
You burn up my fire
Baby pull over
Make I do normal
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
You know the koko
I want the poko
Shey you know baby I no go play you like marc polo o
Dey for you soso
Ja mujo jojo
Dey for u baby only you baby now till tomorrow o
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
Written by: Kojo DJ K.O Damptey, Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...