뮤직 비디오

Laycon - Wagwan Lyrics I Xtra Lyrics
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

제공

크레딧

실연 아티스트
Laycon
Laycon
실연자
작곡 및 작사
Laycon
Laycon
송라이터
Shorae
Shorae
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Finito
Finito
프로듀서

가사

Wagwan (wagwan) Omo ope Shon'lo? Shon'bo? Shon'lo? Wagwan Wagwan Wagwan The money will look good on me (okay) For this economy (oshey) As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (las las) For this economy (okay) As I don get money Even me sef go form for me Oya wagwan (Wagwan) Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Omo ope Shon'lo? Shon'bo? Shon'lo? Wagwan Wagwan Wagwan I don dey get fine skin, call me me fresh boy I get some mad cars, who no like toys I get over 5 shows in a day Fuck out my way when I pull up in a rolls royce Ghost mode, dem no dey see me Ihi ala, when I show up in your city Issokay to be me Issokay to believe Issokay when you know conny Flows cold, oya jigi jigi Oya tule tule ko mo pe we heavy heavy Owo kunle kunle show me where the money dey New location money way The money will look good on me (okay) For this economy (oshey) As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (las las) For this economy (okay) As I don get money Even me sef go form for me Oya wagwan (Wagwan) Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Omo ope Shon'lo? Shon'bo? Shon'lo? Wagwan Wagwan Wagwan Oya, uh, spend the money in the ghetto Street boy wey dey rep everybody from the get go I keep the money in the circle The fresh boy got my room steady looking like a bank o Who got the keys to the beamer beamer But I don't drive any beamer, I drive in a benzo Nigga I know where the nigga keep the banjo Oh my days Damn I'm a nigga like yes Don't flex or flex flex yes A nigga like Benz or a jet Shoni CC? load am Cash app, make money spend am Oil money gas am The money will look good on me (okay) For this economy (oshey) As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (las las) For this economy (okay) As I don get money Even me sef go form for me Oya wagwan (Wagwan) Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Wagwan Omo ope Shon'lo? Shon'bo? Shon'lo? Wagwan Wagwan Wagwan
Writer(s): Nelson Ohawke Chukwuemeka, Olamide Adekunle, Olamilekan Agbeleshe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out