album cover
God
16
Hip-Hop/Rap
God은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 5월 31일일에 Shedy Brown에서 발매되었습니다.God - Single
album cover
발매일2021년 5월 31일
라벨Shedy Brown
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

크레딧

실연 아티스트
Shedy Brown
Shedy Brown
실연자
작곡 및 작사
Aliu Shedrach
Aliu Shedrach
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Skoolbeatz
Skoolbeatz
프로듀서
Bravoor
Bravoor
프로듀서
Blaze
Blaze
믹싱 엔지니어

가사

[Verse 1]
Bravoor on the beat
S kool
It bravoor production
Eh hallelujah
Shedy Brown
Eh hallelujah
Demigod
Eh hallelujah
Hosana na na
[Verse 2]
Listen
Enough of this your nollywood
Make u show love in the neighbourhood
Make you nor dey hate
Make you rate
Na God get the grace
Wey dey make run the race
Without e haste
Huh
I remember when i dey ss2
I play the life
I turn ps2
But when God take in control
Everywhere stew
Everywhere juice
Na i don belleful
Never envy evil
Watch before you mingle
No dey follow people wey dey always bark like bingo
If not for Jehovah
My life would've been over
But thanks to Jah hah he stays forever
Alaye wake up
Forget the make up
Na dem dey mess up
Later go break up
Focus like e locust
And pray to Jah
Whey go put am gear
Make u nor go looseguard
[Verse 3]
Oluwa na you dey run am for me
As you run am for me
I've come to give you praise
Oluwa na you dey run am for me eh
As you run am for me
I've come to give you praise
So i say
Say God oh
God oh
God oh lo lo
God oh
God oh eh eh
God oh
God oh
Say God oh
God oh
God oh lo lo
God oh
God oh eh eh
Ye ye ye
[Verse 4]
Listen before you talk
People rise before they fall
Make you nor dey do too much
Pride goes before a fall
The things He do
Me i nor fit talk
He put my leg on a solid rock
He say call on me if u need me
I'm available
But i wonder how i can't see Him
He's invincible
Life so hard i can't think
Is unbelievable
This sh×× f×××ed up in my head
Is unbearable
Life is a lesson
Time is a blessing
And i ask for His mercies
And He gave me plenty plenty
Dem wan stop my shine
But Jah top am
Dem wan bring me down
But Jah run am
See this life e nor get duplicate
So i gat hustle to become the next bill gate
Make you nor come here hate
Make you change
You can't describe my fate
I'm not a gate
[Verse 5]
Oluwa na you dey run am for me
As you run am for me
I've come to give you praise
Oluwa na you dey run am for me eh
As you run am for me
I've come to give you praise
So i say
Say God oh
God oh
God oh lo lo
God oh
God oh eh eh
God oh
God oh
Say God oh
God oh
God oh lo lo
God oh
God oh eh eh
Ye ye ye
Written by: Aliu Shedrach
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...