album cover
Ginger
album cover
Ginger은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 5월 19일일에 2084195 Records DK에서 발매되었습니다.Ginger - Single
2021년 5월 19일
라벨2084195 Records DK
언어English
BPM84
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Anita roll your wait o
E don tey wey I don dey look you but you don dey play so
Biko roll your waist o
E don tey wey I don dey tell you make you show my place o
Say make you show my place o
Oh baby you're my Angelina
Come give me the vibe like mutumina
Girl I know say you wan chop bankumina
Baby girl you are up to something
Oh baby you're my Angelina
Come give me the vibe like mutumina
Girl you know say you wan chop bankumina
Baby girl you are up to something
Ah sexy
Move am for me
Ginger body
Come gum body
Ah Becky
Go shawty o
Go shawty o
Go shawty o
Ah sexy
Move am for me
Ginger body
Come gum body
Ah Becky o
Go shawty o
Go shawty o
Go shawty o
My carribean girl no dey waste no time
Say she wan locate o
Girl your melanin so fire
I fit die girl you make a man kpai
When you whine your waist o
The way you whine your waist o
Oya shake e ya bam bam
Girl you too sabi
And arikoto pam pam dance
E wakpa mi
And I no fit dey change my plans for this shawty
But I no fit dey waste my chance to gum body
Oya shake e ya bam bam
Girl you too sabi
And arikoto pam pam dance
E wakpa mi
And I no fit dey change my plans for this shawty
But I no fit dey waste my chance to gum body
Oh baby you're my angelina
Come give me the vibe like mutumina
Girl i know say you wan chop bankumina
Baby girl you are up to something
Oh baby you're my angelina
Come give me the vibe like mutumina
Girl you know say you wan chop bankumina
Baby girl you are up to something
Ah sexy
Move am for me
Ginger body
Come gum body
Ah becky
Go shawty o
Go shawty o
Go shawty o
Ah sexy
Move am for me
Ginger body
Come gum body
Ah becky o
Go shawty o
Go shawty o
Go shawty o
Ayakata
Ayokoto
Say she want to give me winchy love
Touch and follow
Ayakata
Ayokoto
Say she want to chop me like awoof
Where the promo?
Written by: Chijoke Onwuzurike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...