뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Anthony Ugochukwu
Anthony Ugochukwu
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Emaginenation
Emaginenation
프로듀서

가사

Gbalaga, (gbalaga) Say she carry my money and she (Gbalaga) She running away Who dey who dey who dey Eyes don red, guys never chop for like 2 days Pull out the laptop and start with the log ins Or creep outside sell the weed from the stockings Oya All of my niggas wanna go outside Pull up tonight if you really wan ride Smoke in the system niggas all high Brand Hennessy cause that's how they get by Can you dey proceed with the mata And as I dey receive the data Calling up my line all the way from naija Dem they flood up my WhatsApp and insta Oh oh yeah You niggas don Dey fear, Because you see olopa and they show up everywhere They don bust up my 234 niggas here Because they say these niggas fucking bad on internet I know I know some niggas that'll do anything for the money o They're robbing and they're talking anything that they can see o They walk up in your crib and they mash up everything o It is what it is And na so e go be o Hold up baby (Gbalaga) Say she carry my money and (Gbalaga) She running away, she running away, She (Gbalaga) She carry all my money and property (Gbalaga) Hold up baby (Gbalaga) Say she carry my money and (Gbalaga) She running away, she running away, She (Gbalaga) She carry all my money and property (Gbalaga) Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Dey there oo Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Dey there oo Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Nobody Dey Dey there oo
Writer(s): Anthony Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out