크레딧
작곡 및 작사
Sopulu Francis Nnadozie
송라이터
가사
Ro Ro Ro
Sexy commando
Predebang
(Obiaboard)
Wetin you go want, wey I know fit do
When ah pour dwine wine ah go pour for you
Oda gals dey lie, oh baby no be true (Oh yea)
When ah body whine whine
Onome na you (Onome na you)
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abeg make you fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abena say she fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Philomena I like the way you bumbaya
Fi ya body me I no fit come taya
Onome you to like to dey nwuru manya o
Semovita body no dey do like that
Anytime you whine you dey gimme update
Omotena you dey touch bad man antenna
Shake that ikebe make you move it four ways
Ife I bu di ukene o na me m n'onu
(Aah ah)
Sey ari àh dos
Acheleku
Wetin you go want, wey I know fit do
When ah pour dwine wine ah go pour for you
Oda gals dey lie, oh baby no be true (Oh yea)
When ah body whine whine, onome na you
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abeg make you fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abena say she fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Abena, bena, bena, bena, be...
Abena, bena, I bend downselect ok
You carry wahala come dey put me on cruise
Abena, bena, bena, nwa gimme some juice
Wether na orange juice or na german juice
Abena carry fire men I can't resist abena, bena, bena...
Aaah
Sey ari a dos
Acheleku
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abeg make you fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Abena say she fire pass katapult
Bitter pass kolanut
Ro Ro Ro
Sexy Commando
Writer(s): Sopulu Nnadozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com