album cover
Choco
2
World
Choco은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 6월 9일일에 2293875 Records DK에서 발매되었습니다.Simply Magic
album cover
발매일2021년 6월 9일
라벨2293875 Records DK
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Michael Jeshuabib
Michael Jeshuabib
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ayodeji Johnson Oluwarotimi
Ayodeji Johnson Oluwarotimi
프로듀서

가사

Kini gban nah, to mu mi foh
Ife pami bi oti
When you touch me I swear
Kia ni moo gan
Find it hard to speak
Is like you knack me bante
Ni shey ni moo n ro
Girl what done to me
Swear to God I would tell, shey Dem send you come
Girl no come killi me
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Tigba gba, tigbo gbo
I done love go so
Tigba gba, tigbo gbo
You high me like choco
Why them say I no dey hear word
Say no be so them dey love, I too love relax
Shey nah you go, first love
Why you come dey do like he say a screw loose he oga
If that be the case though
Try to coolu down, take your time but no vex
Oga, make I ask you question
Shey, she give you something to chop
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Tigba gba, tigbo gbo
I done love go so
Tigba gba, tigbo gbo
You high me like choco
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Cause I swear for your matter
Girl, I'll carry water for head
I would wash he your pata
Bring everything girl I don't care
Tigba gba, tigbo gbo
I done love go so
Tigba gba, tigbo gbo
You high me like choco
Written by: Michael Jeshuabib
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...