album cover
Cummando
2
Alternative
Cummando은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 7월 10일일에 BabaNla Music에서 발매되었습니다.Cummando - Single
album cover
발매일2021년 7월 10일
라벨BabaNla Music
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Abiodun E Ogundepo
Abiodun E Ogundepo
작사가 겸 작곡가

가사

Bere gbe jo
We pull up inna benz no be Peugeot
Wiggle wiggle girl we dey mujo
She want to la la
Bere gbe jo
We pull up inna benz
No be Peugeot
Wiggle wiggle girl wey dey mujo
She want to lala lati doyeee
Let me be your Cummando
Cummando
Omoge oloju Cummando
Omoge oloju Cummando
Say Let me be your Cummando
Cummando Cummando
Omoge oloju Cummando
Omoge oloju Cummando
Let me hug you
Let me kiss you
I wanna popo your body
let me lick you
Many people demma hate dem a beef you
So many ladies demma cum
Dem no reach you oh oh
All my guy be agitating
Wey this baby come collecti
See my wifi come connecti
No dey bother underrate
Oh my baby Jo malo lera
This gbedu no be onetanamera
Moni kojo mama lera
Plenty dollar dey fuck the naira ah ye
Bere gbe jo
We pull up in d benz
No be Peugeot
Freaky freaky girl we dey mujo
She want to lala lati doye
Bere gbe jo
We pull up inna benz
No be Peugeot
Freaky freaky girl we dey mujo
She want to lala lati doyeee
Let me be your Cummando Cummando
Omoge oloju Cummando
Omoge oloju Cummando
Say Let me be your Cummando
Cummando Cummando
Omoge oloju Cummando
Omoge oloju Cummando
All my guy be agitating
Wey dis baby Cum collecti
See my wifi come connecti
No dey bother underrate
Written by: Abiodun E Ogundepo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...